mp3 indir
It Is What It Is
 
Adekunle Gold - It Is What It Is
Sanatçı
Albüm
Şarkı
: It Is What It Is
Boyut
: 8.85 MB
İndirme
: 40 Toplam İndirme
01-05-2021 Tarihinde eklendi, Toplam 40 İndirme
Mp3 indirmek için tıklayın
Sanatçı'nın En Çok İndirilen Mp3leri
Kullanıcı Yorumları (Adekunle Gold - It Is What It Is )
It Is What It Is Şarkı Sözü

Adekunle Gold It Is What It Is Mp3 İndir, It Is What It Is Müzik İndir Dinle

People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don’t get it twisted
I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than a pandemic

Chorus
if e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That’s some expensive shit
If e no be money
Do not disturb me please
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
It is what it is

Money no dey bring happiness
Na when I get money I realize
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See bad times will never last
Elemi lo ma last
Life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Lowkey
They hate their life
And they’re lonely
No energy for nobody
Wey no dey happy for me
Lowkey
You hate your life
And you lonely
No energy for nobody
No waste your time
Man I no see you

Chorus
if e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That’s some expensive shit
If e no be money
Do not disturb me please
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
It is what it is
It Is What It Is Anahtar Kelimeler
Adekunle Gold It Is What It Is Mp3 İndir Dinle , Adekunle Gold It Is What It Is Şarkı Sözleri , Adekunle Gold Albümleri , Adekunle Gold It Is What It Is Cep Telefonuna Mp3 İndir,It Is What It Is bedava mp3 indir ,It Is What It Is cepten ücretsiz indir, Adekunle Gold It Is What It Is Mp3 İndir Dur

Mp3 indir Mp3 Semti bir Mp3 İndirme ve Mp3 Dinleme sitesidir. Sitemizde yayınlanan tüm mp3'ler yüksek ses kalitesi sunmakta ve Mp3 indirme butonu sayesinde hızlı bir şekilde MP3 İndirme hizmeti sunmaktadır.
Şikayet ve Telif Hakkı Bildirimleriniz için mp3semtigmail.com Mail Adresimizi Kullanabilirsiniz.